Amb_noni: Abeg Mboma come follow me go white house
moyodre1: Wetin dey happen for that side
Amb_noni: Na shot put I wan go do jor
Moyodre1: Abeg Abeg, guy I no dey
AMB_noni: Na beg I dey beg nau, shebi I follow u go girls hostel last week
Moyodre1: but Na girls hostel, this one Na white house
AMB_noni: but I sha follow you
Moyodre1: ok ok, but you owe me sha
AMB_noni: everly
Moyodre1: on teusday, I want your meat
AMB_noni: haba!
Moyodre1: shey Na me send u make u go chop bounty? If dem catch u for that one Na wahala sef, cos u know say chocolate na contraband
AMB_noni: ok, fine.
Moyodre1: alright after evening prep we go go.
AMB_noni: cool
*****
Oluwasparkle: hmmm, what's smelling? Ehen! god has catch you today! I'm going to tell Senior Babse!
AMB_noni: sparkles now pls
Oluwasparkle: pe kinni? You better just hold your shot put bag there...e ti gbo Bo Shen run? Inu e bu ni?
AMB_noni: abi won s'epe feel yi
Oluwasparkle: SENIOR BABSE!
Moyodre1: you still dey form, Abeg guy Na beg u suppose dey beg am o
AMB_noni: oya sparkles pls nau.
Oluwasparkle: now u'll come and be setting P in girls hostel, Awon were Na o ni mo nkan to n Tinu e jade!
AMB_noni: sha pls
Oluwasparkle: what's in it for me?
AMB_noni: what do you want?
Oluwasparkle: i want your chicken on Sunday afternoon for the next4 weeks!
AMB_noni: haba! Enu e ti fe sha!
Oluwasparkle: SENIOR BABSE!
AMB_noni: ok, ok, fine, sha shut up! amebor oshi!
Oluwasparkle: fine, sha gbe shot put e ko ma lo *LOL*
AMB_noni: whateva!
Oluwasparkle: see ya sunday!
1Babse: did anyone call my name? whats the problem
Oluwasparkle: I was just greeting you noni.
Subscribe to:
Post Comments (Atom)

1 comment:
And the moral of the story is, if I smell something shitty at White House I should pin it on you.
Post a Comment